Video musicale

Young Jonn - Mama Yo (Visualizer)
Guarda il video musicale per {trackName} di {artistName}

Testi

Mama yo Mama yo Mama yo yo yo yo Oh abeg no follow egbon He just wanna yo yo yo An'oko won lo de No go do shakara for me Let me change your mind oh Oh baby you can't say oh na na na na na See the yansh o oh na na na na na You resemble my mama You be my woman ma ma Now I want to tell you something Wey I never see before before before I dey feel you die Omalicha oti pe ti pe ti pe ti pe ti pe And I go like make you Gimme chance o Na you get the keys to my heart o Your body, all I need for tonight o (Oh na na na na) Omolomo don fall in love Omolomo don je gbese o Omalicha I dey lose my mind Omolomo fe ya were o Baby baby ka ma ro Girl I like the way you roll I know you gbadun my parol Oya baby ka ma ro Mama yo, mama yo Mama yo yo yo yo Oh abeg no follow egbon He just wanna yo yo yo An'oko won lo de No go do shakara for me Let me change your mind oh Oh baby kept saying oh na na na na See your yansh o Hosa na na na You resemble my mama You be my woman ma ma Mama yo Mama yo yo yo yo If you leave I kololololo And I go like make you gimme chance Na you get the keys to my heart o Your body all I need for tonight o Omolomo don fall in love Omolomo don je gbese o Omalicha I dey lose my mind Omolomo fe ya were Baby baby ka ma ro Girl I like the way you roll I know you gbadun my parol Oya baby ka ma ro Mama yo, mama yo Mama yo yo yo yo Oh abeg no follow egbon He just wanna yo yo yo An'oko won lo de No go do shakara for me Let me change your mind oh Oh baby you kept saying Oh na na na na na (na na na na) See your yansh o Ho sa na na na na (na na na na) You resemble my mama You be my woman ma am (Oh my God Fiokee) (It's young John the wicked producer)
Writer(s): Young Jonn Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out