album cover
Mind Games
27.993
Music
Mind Games è stato pubblicato il 24 gennaio 2020 da Ejoya come parte dell'album Mind Games - Single
album cover
Data di uscita24 gennaio 2020
EtichettaEjoya
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Ejoya
Ejoya
Performer
BNXN
BNXN
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Niphkeys
Niphkeys
Songwriter
Ibk Sleek
Ibk Sleek
Songwriter
Daniel Benson
Daniel Benson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Niphkeys
Niphkeys
Mixing Engineer
Ibk Sleek
Ibk Sleek
Producer

Testi

No one is slicker
Oh oh yeah yeah yeah
Oh o oh o oh
See i been get one kelee wey no want vibe
See that gele she just wan fly
She want the things i no fit buy
See that kele just dey one kind
But i get one kele wey just want vibe
See that kele she just my type
She dey support all day all night
She want the things my money fit buy
You gats sabi now o
O o o o
Yeah yeah yeah
Sey you know
Na that one sabi now
O o o o
And you know
Yeah yeah yeah
See na that one sabi now
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
O o o o
See la
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
O o o o
Niphkeys on the beat
Written by: Daniel Benson, Ibk Sleek, Niphkeys
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...