Testi

I'm in the mood 6a.m I line up, i'm back in the booth I started out, a happy child Cos I ain't had nothing to be sad about Or be mad about, just wanted my music out It was me and Flo trying to figure Shit out my O.G Joe, dat my nigga man Introduced me to Yeyo & honorable dex We became friends; friends and then family Na for my papa dinning table wey P.G sign me One year and six month, I dey for Studio I was a producer, that is something ya'll didn't know My mama said, this thing really cool, that before you do music Say, you gat to finish school On the phone now, she dey shout, going all loud But i'm zoned out, sorry mum, I done dey smoke now Then I sleep off, she called me, I know pick up Then she text me, it's your life; goodluck Yaah! no criticise wetin you no know hai! Or wetin you no fit to understand oh oh Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy But baba God no go give dem chance ooh oh If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody (And ever since I met fresh, I have been making very disturbing music) Hustle my way from IB to Lasgidi Had two singles that year that I was promoting Normal level and OBT Pay promoter for promotion, o lu waa njibiti Dey collect money, collect money, owo tan ninu bank ooh Few months later on the phone with Sir Banko How far? I don come back Lagos I say I done go Ibadan, dem say come back; Ok boss I'm on a road, traffic e dey, we moving slow Redemption camp is on a Friday How I got ignored, skipped that? Fell in love-missed that! Gave up- grrr get back Fela jump- then dey felt that That phone call change my life, just in case you don't know And I'll quote "omo Dremo you're getting signed tomorrow" OBO change my life Me and the mayor of Lagos gat signed the same night Yaah! no criticise wetin you no know aii! Or wetin you no fit to understand oh oh Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy But baba God no go give dem chance ooh oh If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody Now I get a lot of fan love, drunk in every night club I'll be fucking all the nice hoes, fucking up the night shows When things happen back doors only the artist gets to blame for it Shit is getting fucked up, some people done dey fuck up My management- skip that My girlfriend- skip that Some of my day one, we dey call friend- ship that All the shit I skip affected me mentally Lost one of the realest, last year nigga was there for me Broken heart, fallen apart I hope chime I know will drive into heavens park Real gees, bami ki Biggy ati 2pac Welcome to the EP. Codename Yaah! no criticise wetin you no know hai! Or wetin you no fit to understand oh oh Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy But baba God no go give dem chance ooh oh
Writer(s): Timothy Z. Mosley, O'shea Jackson, William Calhoun, Dedrick D'mon Rolison Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out