album cover
Blessings
538
African
Blessings è stato pubblicato il 12 giugno 2020 da Grafton Entertainment / Universal Music Nigeria come parte dell'album Man On Fire
album cover
Data di uscita12 giugno 2020
EtichettaGrafton Entertainment / Universal Music Nigeria
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM89

Testi

[Intro]
Oh oh oh oh
Ye ye ye ye ye
Oh oh oh oh
[Verse 1]
Say na me be that ah
Your money dey, say na me be that ah
I no dey fight ah
Brother man, make you go with your banter
Say na big disaster
If demma try to close my chapter
So make you remember
Say Idahams be the man on fire
[Chorus]
Blessing, blessings I see, ai
I no dey do jealousy, ai
Wetin be, e don be
My brother man, na God dey blessi person, oh woah
Blessing, blessings I see, ai
I no dey do jealousy, ai
Wetin be, e don be
My brother man, na God dey blessi person, oh woah
[Refrain]
All of my people dem oh
Ah ah ah ah
One love is what we need oh
Ah ah ah ah
All of my people dem oh
Ah ah ah ah
One love is what we need oh
Ah ah ah ah
[Verse 2]
Gone are those days I no get no raba
Some people dem use me form Don Dada
I remember when I lost my mama
Lost my papa, and I still dey conquer
Gone are those days I no get no raba
Some people dem use me form Don Dada
I remember when I lost my mama
Lost my papa, and I still dey conquer oh
[Chorus]
Blessing, blessings I see, ai
I no dey do jealousy, ai
Wetin be, e don be
My brother man, na God dey blessi person, oh woah
Blessing, blessings I see, ai
I no dey do jealousy, ai
Wetin be, e don be
My brother man, na God dey blessi person, oh woah
[Refrain]
All of my people dem oh
Ah ah ah ah
One love is what we need oh
Ah ah ah ah
All of my people dem oh
Ah ah ah ah
One love is what we need oh
Ah ah ah ah
Written by: Idahams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...