album cover
Prayer
album cover
Prayer è stato pubblicato il 20 maggio 2020 da S.K.G Records come parte dell'album Prayer - Single
20 maggio 2020
EtichettaS.K.G Records
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape tata
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape tata
Back when dem no dey hear abeg o
Back when we no get daily bread o
I say Back when dem no dey ring our bell o
Back when money dey quick dey end o
Omo na prayer o
Pray for grace
No need to run my race
Make u no go frustrate o
I say na prayer o
Pray for grace
No need to run my race
Make u no frustrate o
Sha mà gbadura lòr lòr
Malo tele awòn tí o mònà
Oh na na na
Sha mà gbadura lòr lòr
Malo tele awòn tí o mònà
It's J-weezy naa oh oh oh na na
It takes nothing to be happy
Just live your life and be thankful to God oo yeah
Sometimes I can't feel my body at all o
And sometimes it feel like I'm drowning o
But i get up and try again
Even when i wan complain
Cus many things full my brain
Then i go on my knees and pray ooh ye
Omo na prayer o
Pray for grace
No need to run my race
Make u no go frustrate o
I say na prayer o
Pray for grace
No need to run my race
Make u no frustrate o
Sha mà gbadura lòr lòr
Malo tele awòn tí o mònà
As i go make he follow me go
As i go make he clear my road o
Sha mà gbadura lòr lòr
Malo tele awòn tí o mònà
Even when they tell me no no
Na your grace i go follow oooh oh oh
Back when we no get clothes to wear o
Back when wen nothing dey for head o
Back when we no dey get the bread o yeah
Oh na na na na
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape ta ta
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape
Pata tipe tipe taape ta ta
Omo na prayer o
Pray for grace
No need to run my race
Make u no go frustrate o
I say na prayer o
Pray for grace
No need to run my race
Make u no frustrate o
Written by: Cyprian Udoliseh Okwoseh, joshua oghenero obodo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...