Reality
279.695
Afro-Pop
Reality è stato pubblicato il 17 luglio 2018 da Rudeboy Records come parte dell'album Reality - Single
Più popolariUltimi 7 giorni
00:20 - 00:25
Reality è stata scoperta più frequentemente a circa 20 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:15
00:20
00:35
00:40
00:45
01:15
01:50
01:55
02:00
02:10
02:15
02:20
02:25
02:30
02:45
02:50
03:10
03:20
03:25
03:30
03:40
04:00
00:00
04:14
Video musicale
Video musicale
Crediti
PERFORMING ARTISTS
Rudeboy
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Rudeboy
Songwriter
Testi
Lord sky in the mix
Huuuh
Yeah, Yeahh.
Ayeah
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry
Some Say That I'm Blind No Be My Way, (There's Nobody Like You)
I Gave You My Heart Then You Throway, Eyah Ehh
I Can't Believe Say, Na The Person Wey Dey Try To Deceive Me Ehh
A Girl Sexiness No Be Play Play, Eyah
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Oh
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Oh
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Don't Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don't Mind, If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don't Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (yeh)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (This is reality)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (Na reality)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry
She Got A Lot Of Sugar Daddy Dem Plenty, Eyeah, Ahh
I Know Say My Girl No Be Saint e, Cos I Know What I'm Feeling
Gucci, LV, She Get Am
Channel, FENDI, Ferragamo, Bentley
Lamborghini, Benzi, She Get
See My Life And My Pocket Empty
It's Not Easy To Be A Man Oh
I'm Just A Hustler
And I Want To Survive Oh
(E no Easy), It's Not Easy To Be A Man Oh
I'm Just A Hustler
And I Want To Survive Oh (Just To Survive)
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Don't Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don't Mind, If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don't Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (yeh)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (this is reality)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (na reality)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Don't Mind,
If Na Fight I Go Fight For You, (I Go Fight For You)
And I Don't Mind,
If Na To Cry I Go Cry For You,
(Me I Go Cry For You, I Go Cry For You)
I Don't Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, (Ehh) I No Go Die For You, Cos This Is Reality
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (yeh)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (this is reality)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (na reality)
I'm Sorry, I'm I'am, I'm Sorry (this is reality)
Written by: Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Rudeboy Records

