album cover
Based on What
album cover
Based on What è stato pubblicato il 21 ottobre 2020 da Ceeza Milli come parte dell'album Based on What - Single
21 ottobre 2020
EtichettaCeeza Milli
LinguaEnglish
BPM99
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

[Verse 1]
Milliana
[Verse 2]
Nuff ah d gyal dem whine it pon me
No other girl can satisfy me
Girl, you should take your chance and try me
'Cause you alone wey hypnotize me
[Verse 3]
Nuff ah d gyal dem whine it pon me
No other girl can satisfy me
Girl, you should take your chance and try me
'Cause you alone wey hypnotize me
[Verse 4]
Based on what?
You wan chase me comot
Because I dey your door mot?
You wan chase me comot
Based on what?
You wan chase me comot
Because I dey your door mot, you?
You wan chase me comot
[Verse 5]
I just wan sample you
I just wan samkpa you
Girl, I wan pamper you
I just wan make you feel all right
[Verse 6]
I just wan sample you
I just wan samkpa you
Girl, I wan pamper you
I just wan make you feel all right
[Verse 7]
Say she never seen a grown man cry
That's how you make me feel, my darling
Never coulda let your loving pass me by
Hey, pretty, pretty lady, gyal, you look so fine
Wanna get to know you, my darling
Dunno wetin I go do take anything wey you want from me, my gyal
[Verse 8]
She say she wan pe pe di pe pe
Only you wey dey make me dey shekpe
For your love I go, go all the way
Oh, baby, make you show me the way
She say, she say she wan po po di po po
She say she wan sambaribobo
She say she never gon' tell if you dunno
You fucking with the best if you dunno
[Verse 9]
Based on what?
You wan chase me comot
Because I dey your door mot?
You wan chase me comot
Based on what?
You wan chase me comot
Because I dey your door mot, you?
You wan chase me comot
[Verse 10]
I just wan sample you
I just wan samkpa you
Girl, I wan pamper you
I just wan make you feel all right
[Verse 11]
I just wan sample you
I just wan samkpa you
Girl, I wan pamper you
I just wan make you feel all right
[Verse 12]
Buy you Gucci, Fendi, Christian Dior
Just to let you know, ah, you be the one
I'll give you everything you need and more
If you hold it down for the don Coliyon
Angel styling make me look so nice
Never seen another man wey look so fine
You know if you with me I'ma change your life
You knuh say the vibes cyant done
[Verse 13]
She say she wan pe pe di pe pe
Only you wey dey make me dey shekpe
For your love I go, go all the way
Oh, baby, make you show me the way
She say, she say she wan po po di po po
She say she wan sambaribobo
She say she never gon' tell if you dunno
You fucking with the best if you dunno
[Verse 14]
Based on what?
You wan chase me comot
Because I dey your door mot?
Based on what?
You wan chase me comot
Because I dey your door mot, you?
You wan chase me comot
Written by: Ceeza Milli, Ifeanyi Charles Bosnah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...