album cover
Vibe
album cover
Vibe è stato pubblicato il 27 novembre 2020 da Independent come parte dell'album Vibe - Single
27 novembre 2020
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
BPM62
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Can’t kill my vibe
I no go lie we jamming all night
drinks and smoke we dey all right
plenty girls now dey by my side
by my side yeh!!
we give dem selection from Ghana to lagos
they feel my vibe.
Ghana man wey dey sound like anago
wey dey give dem vibe
nobody, nobody, nobody
fit stop stop stop my shine.
fit stop my shine yeh!!
CHORUS:
amɛ vibe!! vibe!!
we just dey give dem vibe
anywhere that we go from Accra international
we just dey give dem vibe
amɛ vibe!! vibe!!
we just dey give dem vibe
anywhere that we go from Accra international
we just dey give dem vibe
VERSE:
flo baako pɛ! pɛ!
we dey catch dem unaware.
gbɛ ɔɔnaa, flow pɛ!
we dey catch dem unaware.
flo baako pɛ!
we give dem selection from Ghana to lagos
they feel my vibe.
Ghana man wey dey sound like anago
wey dey give dem vibe
nobody, nobody, nobody
fit stop stop stop my shine.
fit stop my shine eyeh!!
all of the girl dem KPESSS!!!
shaking your booty like say that you want to craze.
all the boy dem KPESSS!!!
spend the money like say you want to
you want the babe eyeh!!
CHORUS:
amɛ vibe!! vibe!!
we just dey give dem vibe
anywhere that we go from Accra international
we just dey give dem vibe
amɛ vibe!! vibe!!
we just dey give dem vibe
anywhere that we go from Accra international
we just dey give dem vibe
OUTRO:
[all of the girl dem KPESSS!!!]
Where dem dey! where dem dey!
e be like u mad ah
mad!! mad!! mad!! mad!!
where dem dey! where dem dey!
e be like say you dey
mad!! mad!! mad!! mad!!
oya give dem vibe.
[vibe!!]
we just dey give dem vibe.
we just dey give dem vibe.
[vibe!!]
we just dey give dem vibe.
we just dey give dem vibe.
Written by: George Okaikwei Okaiteye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...