Crediti
PERFORMING ARTISTS
Aniefash
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aniefiok Solomon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Asuzu
Mastering Engineer
Testi
Let me be your bolt make I run your matter oh!
(matter oh!)
Any time you catch cold I'll be your pullover
(pullover oh baby)
So many chewing gum boy dem full your area
But na me be 5 in 1
I be your super star
Pretty girl you carry water
You get influence when you dey waka
Only you fit settle my matter
Nobody but you
(Baby don't leave me)
You dey sugar my tea
My chocomilo milk and honey
If I no get shea you dey for me
Nobody but you
Baby nobody but
You you you you you
You get my attention
Oh baby don't mention
Oh my baby
You you you you you
My heart wey you don capture
You put me for detention
Oh my baby!
Do you happen to be an electrician 'cause
The way we dey connect oh!
The things you do dey shock me oh
Can I buy from you?
Tell me do you sell yam 'cause
The way e do me for body
My heart dey pound for you
'cause you carry water
Only you fit settle my matter
Nobody but you
(Baby don't leave me)
You dey sugar my tea
My chocomilo milk and honey
If I no get shea you dey for me
Nobody but you
Baby nobody but
You you you you you
You get my attention
Oh baby don't mention
Oh my baby
You you you you you
My heart wey you don capture
You put me for detention
Oh my baby!
Baby girl you pure
I swear you cold like Ice
Any time I hot na you dey calm me down
Any time I see you
You dey make me smile
Like lekeleke you dey give me white finger
Cus of you I fit sell gun for traffic light
You dey make me feel like an army man
If I am to stand at attention
Girl I give you all my attention
Written by: Aniefiok Solomon