album cover
Reason
15
Afro-Pop
Reason è stato pubblicato il 12 marzo 2021 da Independent come parte dell'album Official - EP
album cover
Data di uscita12 marzo 2021
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM105

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Faym Official
Faym Official
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Favour Agboma
Favour Agboma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bunie mix
Bunie mix
Producer
Bunie Apkan-ita
Bunie Apkan-ita
Engineer

Testi

E get d way you dey do me
You get d ting wey Dey sweet me
E be your body wey Dey move me
And Na d reason I Dey kata for your matter
Aya
Omo deyi bami so
Dey Bami fo
Make I Dey your body
All of d guy wey want you, you know dem go dull no reason nobody
And if I want you, I go spendy all my cash
I no mind you fit take my money
So baby no Dey dull
No Dey run
No Dey form
You know say I Dey reason your body
E get d way you dey do me
You get d ting wey Dey sweet me
E be your body wey Dey move me
And Na d reason I Dey kata for your matter
(X2)
Ayayayaya
Ayayayayayayayaya
Oyoyoyoyo
Oyoyoyoyoyooooyo
E get d way you dey do me
You get d ting wey Dey sweet me
E be your body wey Dey move me
And Na d reason I Dey kata for your matter
Written by: Favour Agboma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...