album cover
Dey Here
album cover
Dey Here è stato pubblicato il 16 giugno 2021 da Plethora Concepts come parte dell'album Dey Here - Single
16 giugno 2021
EtichettaPlethora Concepts
LinguaEnglish
BPM119
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Chacha kicha kicha kicha kichacha
Sabi the flow na him dey here
Chacha kicha kicha kicha kichacha it's a vibe ooo! Boymx
I dey catch fire
Pour me omi tutu
Make you dey move your body like sey you be krukutu
Shoutout to awon goons mi
Guda dari uku
Amuzugu muzugu muzugu muzugunguzu.
Oya jump on the beat I dey flow
Who no go know no go know say he know
She like banana but I get dodo
She be Atakpe she claim Uhrobo
Who no like better thing now make I see
You sef you know as the thing ee dey be
Many many things wey my eyes ee don see
Them wan put me down but my God ee no gree
Number one on the countdown (Ehhh!!!)
I deserve the Ballon' dor (Ayaya!!!)
Any party wey we show face (Ehhh!!!)
Them know say we go shut am down (Ayaya!!!)
See my name e no be Vincent (Ehhh!!!)
But I give you company (Ayaya!!!)
No be fluke no be accident (Ehhh!!!)
But the flows e dey panda mi (Ayaya!!!).
The girl she dey say I dey eye her (Ehhh!!!)
No access I deny her (Ayaya!!!)
The club ee dey hot with no fire (Ehhh!!!)
Send me aza make I wire (Ayaya!!!)
Eden Hazard is a player (Ehhh!!!)
Santarabos is a prayer (Ayaya!!!)
Tiwa Savage is a slayer (Ehhh!!!)
Sabi the flow na him dey here (Ayaya!!!)
Baba God na your hand me I dey oo odinaka (Odinaka chukwu)
Make una leave me make I flex my life hapunmaka now (Hapunmaka o)
Ye bari,ehn Sambaribobo (Sambaribobo)
Kale ni da kyau me sef I be omo ologoooooo
Chacha kicha kicha kicha kichacha... Sabi the flow na him dey here
Chacha kicha kicha kicha kichacha it's a vibe ooo!
Number one on the countdown (Ehhh!!!)
I deserve the Ballon' dor (Ayaya!!!)
Any party wey we show face (Ehhh!!!)
Them know sey we go shut am down (Ayaya!!!)
See my name e no be Vincent (Ehhh!!!)
But I give you company (Ayaya!!!)
No be fluke no be accident (Ehhh!!!)
But the flows e dey Panda Mi (Ayaya!!!).
The girl she dey sey I dey eye her (Ehhh!!!)
No access I deny her (Ayaya!!!)
The club ee dey hot with no fire (Ehhh!!!)
Send me aza make I wire (Ayaya!!!)
Eden Hazard is a player (Ehhh!!!)
Santarabos is a prayer (Ayaya!!!)
Tiwa Savage is a slayer (Ehhh!!!)
Sabi the flow na him dey here (Ayaya!!!)
Chacha kicha kicha kicha kichacha.
Chacha kicha kicha kicha kichacha it's a vibe ooo! Boymx
Written by: Moses Agbogun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...