album cover
Naija Commando
11
Afro-Beat
Naija Commando è stato pubblicato il 4 settembre 2021 da Rays Records come parte dell'album 9ja Commando
album cover
Data di uscita4 settembre 2021
EtichettaRays Records
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM95

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Raylucas Abrams Cyprian
Raylucas Abrams Cyprian
Songwriter

Testi

Poco si Lo
Lo Lo
Make I poco si Lo
Make you sing with me now
Poco si Lo
Lo Lo
Oya poco si Lo
I be naija commando
Big big things oh
I be naija commando
I Dey do big big things
Oh
Shey you know say I get Gbedu
Wey Dey burst e brain
When you see me on your television
You go know say I go burst your brain oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things
I Dey scatter the place as you see me so
Oya poco si Lo
Lo Lo
Poco si Lo
Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Oya poco si Lo
Go down low for me
Poco si Lo Lo
Oya
Poco si Lo Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Achieee !!
Omo this one na Gbedu
This one na things wey them Dey do
Kilo Se le
You want to feel me there
You want to follow me to my place oh
Omo
I be the greatest
The youngest king alive
Omoge I no go stop oh
I be the greatest
The youngest king alive
Omoge I no go stop oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things
I go scatter the place as you see me so
Oya poco si Lo
Lo Lo
Poco si Lo
Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Oya poco si Lo
Go down low for me
Poco si Lo Lo
Oya
Poco si Lo Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Achieee!
Big shoutout to G - Spark
Written by: Raylucas Abrams Cyprian
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...