album cover
Gobe
album cover
Gobe è stato pubblicato il 3 settembre 2021 da The Plug Entertainment come parte dell'album Gobe - Single
3 settembre 2021
EtichettaThe Plug Entertainment
BPM109
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

And the GEDEME They here
and the GEDEME Dey
 
 
Ah say na one kind thing wey go make me love ya
one kind thing wey go make me para
 one kind thing wey go make me charger
 
mogbe
 
Ah say na one kind thing wey go make me love ya
 one kind thing wey go make me para
 one kind thing wey go make me charger
 
mogbe
  
I know u like the Gobe
And me sef I like the Gobe
And Na me go still settle the Gobe
If the Gobe come ohweyy
 
I know u like the Gobe
And me sef I like the Gobe
And Na me go still settle the Gobe
If the Gobe come ohweyy
 
wu ye Na min pe ye
 
 Gobe
 
Adia wey wu ye Na minpe ye ye
Gobe
 
Adia wu ye Na min pe ye
 
Gobe
 
Adia wey wu ye Na minpe
Yeah yeah Gobe
 
 
This kain life is easy does it
 
but what if east can’t Found
This kain situation you put me
 Dey make some turn around
And this kain life I’m living
 I need someone like u
to hold me down
Yess of cuz we fuss and fight
but Na we still go sort am out
 
 
Ah say na one kind thing wey go make me love ya
 one kind thing wey go make me para
one kind thing wey go make me charger
 
mogbe
 
Ah say na one kind thing wey go make me love ya
 one kind thing wey go make me para
one kind thing wey go make me charger
 
mogbe
 
I know u like the Gobe
And me sef I like the Gobe
And Na me go still settle the Gobe
If the Gobe come ohweyy
 
I know u like the Gobe
And me sef I like the Gobe
And Na me go still settle the Gobe
If the Gobe come ohweyy
 
 
I know u like the Gobe
And me sef I like the Gobe
And Na me go still settle the Gobe
If the Gobe come ohweyy
Written by: Dennis King
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...