album cover
Jo
7
Afro-Beat
Jo è stato pubblicato il 1 settembre 2021 da 3222830 Records DK come parte dell'album Jo - Single
album cover
Data di uscita1 settembre 2021
Etichetta3222830 Records DK
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Victor Akaolisa Abaruo
Victor Akaolisa Abaruo
Songwriter

Testi

E don tey wey me sef I dey reason your matter o
I for like make you be the mother of my tata o
Nobody fit put asunder o
Cos na only you baby wey go be my lover o (be my lover)
Baby Jo Jo Jo baby Jo
Baby no leave me go
Girl I need your body close
I need your body so close
Baby Jo Jo Jo baby Jo
Baby no leave me go
Girl I need your body close
I need your body close
Nobody nobody nobody fit to come between o between o
I say nobody nobody nobody fit to come between o between o
Oh baby this your loving get as e dey do my body o do my body o
As you dey see me so baby I no mind to be your johnny o be your johnny o
E don tey wey me sef I dey reason your matter o
I for like make you be the mother of my tata o
Nobody fit put asunder o
Cos na only you baby wey go be my lover o (be my lover)
Baby Jo Jo Jo baby Jo
Baby no leave me go
Girl I need your body close
I need your body so close
Baby Jo Jo Jo baby Jo
Baby no leave me go
Girl I need your body close
I need your body close
This one dey do me like fever
Me I just dey feel your ginger
Make I love you like your brother
I go love you pass your father
Girl come gimme lamba
Shey you go dance to my samba
Shey you feeling this my lamba
Shey you feeling this my lamba
Oh baby this your loving get as e dey do my body o do my body o
As you dey see me so baby I no mind to be your johnny o be your johnny o
E don tey wey me sef I dey reason your matter o
I for like make you be the mother of my tata o
Nobody fit put asunder o
Cos na only you baby wey go be my lover o (be my lover)
Baby Jo Jo Jo baby Jo
Baby no leave me go
Girl I need your body close
I need your body so close
Baby Jo Jo Jo baby Jo
Baby no leave me go
Girl I need your body close
I need your body close
Written by: Victor Akaolisa Abaruo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...