Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Dremo
Dremo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dremo
Dremo
Songwriter
Shorae
Shorae
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Stubborn Beatz
Stubborn Beatz
Producer

Testi

Yeah, yeah
Rapper wey dey sing song
(Stop)
They want to love my lover
They want to take my place, want to blow my cover
Oh, no, no
They want to quench our fire, fire
Girl, if na only one way I need to find my lover
Ama find another
And anything I do
Anything you want baby girl, talk I'll do
You know I'll do anything for you
I say how are you ?
Comment allez-vous
Anything you want girl, I'll do
Girl, you know sey I be Mr Talk N Do
You know I'll do anything for you
Comment allez-vous
Oh, Zara
Oh, Zara
Baby, make you take am easy
Take am easy
Za, Zara
Zara
Oh, Zara
Baby, make you take am easy
Take am easy, take am easy
I'm just a young man tryna find my way
I no go run another man race, no way
I no go use another man reign to dey water my face, no way
No way
Oh, baby, baby
Ti íná ba dé o
Dem no go fit to take you shine, no way
Dem no go fit to take your star
I go wire to Erica
And anything I do
Anything you want baby girl, talk I'll do
You know I'll do anything for you
I say how are you ?
Comment allez-vous
Anything you want girl, I'll do
Girl, you know sey I be Mr Talk N Do
You know I'll do anything for you
Comment allez-vous
Oh, Zara
Oh, Zara
Baby, make you take am easy
Take am easy
Zara
Zara
Oh, Zara
Baby, make you take am easy
Take am easy, take am easy
Zara
Oh, Zara
Baby, make you take am easy
Take am easy
Zara
Zara
Oh, Zara
Baby, make you take am easy
Take am easy, take am easy
Stop, stop
Take am easy
Take am easy
Stop, stop
Stubborn
Written by: Dremo, Shorae
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...