album cover
Faaji
album cover
Faaji è stato pubblicato il 30 ottobre 2021 da Afrobeats Distro come parte dell'album Faaji - Single
30 ottobre 2021
EtichettaAfrobeats Distro
LinguaEnglish
BPM125
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Here time is 5:30 chilling we dy faaji
Emi ati awon temi
A de ti high lati 2:30
Got a call on my cell
It's was mommy she was calling
Told me omo mi be gentle
I told her don't be worry
As I dy I don high oo
My eye don dy fade oo me I no dy see but I still dy roll another blut
Nkechi dy come my way Shey dy wighle she dy shake oo
Me I no fit complain that's tte lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
5:30 30
Manya call me to party
Party after party
Me no fit say sorry cuz me sef love to faaji
I love faaji
I do faaji
She be calling
Have been snubbing
Cuz we still party
And still flexing
Oju ti leri gbe MD ko Wo lori molly
Gbagbe story me no get no worries
Girl am not sorry
Problem no dy finish
If you see me Shey you go feel me or you go leave me
We go tirinrin tara tirinrin
Omo tinrin para pirin you no fit kill me
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Ojojumo lafin faaji
We celebrating
Everyday party
Lifestyle we living
Written by: Adestate
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...