album cover
Comot Body
44.844
World
Comot Body è stato pubblicato il 26 novembre 2021 da Ziiki Media come parte dell'album Vibrations - EP
album cover
Data di uscita26 novembre 2021
EtichettaZiiki Media
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM113

Video musicale

Video musicale

Crediti

Testi

[Verse 1]
Soft bang! Bang! Bang! Oh
(Pariiiii)
[Verse 2]
Verse
[Verse 3]
I say comot body put yarsh
Let the gbedu enter you (Iye)
Ajinomoto boggy down
Ah ejo ya oh
[Verse 4]
Say i get men with bullion van
Awon temi festac oh
Omo this jolly no be chais
Issa banger (Banger)
[Verse 5]
Bridge!!
[Verse 6]
50 bottles of maya
(Maya oh)
(Maya oh)
Bring me packet of cent moris
Amaka no like yawa
(Yawa oh)
(Yawa oh)
She just want to burn kaloris
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
[Verse 7]
Lo ka lo
[Verse 8]
Hook
I say comot body put yarsh
I say comot body put yarsh
Let the gbedu enter you
Ajinomoto boggy down
Ah ejo ya oh
[Verse 9]
Say i get men with bullion van
Awon temi festac oh (Awon temi festac omo)
[Verse 10]
Verse 2
Oyeoma na man with raba
Area call am baba oh (Baba oh)
[Verse 11]
So mo need lati jaiye yi (Bga owo yi)
Buy everything for mummy
Rale ni Miami oh
Kole fu my mommy
Kole fu my mommy
[Verse 12]
Bridge!!
[Verse 13]
50 bottles of maya
(Maya oh)
(Maya oh)
Bring me packet of cent moris
Amaka no like yawa
(Yawa oh)
(Yawa oh)
She just want to burn kaloris
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
[Verse 14]
I say comot body put yarsh
I say comot body put yarsh
Written by: Collins Uche Faith
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...