album cover
Everybody
14
World
Everybody è stato pubblicato il 26 novembre 2021 da Karspal Beats come parte dell'album Everybody - Single
album cover
Data di uscita26 novembre 2021
EtichettaKarspal Beats
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM106

Testi

Oyemi eee
Na Bash boy o
Kônbê
Karspal on d beat
Haha e
Hmmm e
Huh
Boy worker harder
Just to make their mama proud
I know GOD no go let us down
Baba no go leave our side o eh
This life na zig zaga
Stay loyal magara
I know one day you go chop your gala
Wonma ko e je bi T burger
Eh eh
Many things wey my eyes don see
Pass me the cup make I drink Hennessy
Oh ah
I know this life no easy
Brother mi Shey you Dey follow me reason
Oh oh
If I tell you Wetin happen for oshodi
Shey you go believe o ah
Won ni southy Loti shey d***
Everything happen get e own reason
Everybody won lowo o
Everybody won kole o
Everybody won bi mo lemo
Everybody fera motor borogini o eh
Everybody won cash out
Everybody won lowo o
Everybody fera motor eh eh eh
Eh eh say e
Everybody Dey hustle
Everybody Dey struggle
Everybody won ball o
Everybody Dey complain
Everybody Dey Hala
Eh eh
All the boys Dey para
All their mama no sleep o
Everybody Dey work all night oh ah
Eh e e e
They been talking bad thing about me eh eh
I still grinding
And I work for the money
Eh eh
To ba wun e Dey look me like don di
Like don di
Walahi ko kan mi ee
Ko kan mi e
Say me no Dey send
Say no Dey send them
Say the bad
Say me no Dey look them
Say me no Dey rush
Say me no Dey wait o
Evey night and I work for the ego
E ch*** o
Eh eh
Wetin you won tell me
Say me no come here to Dey play
Walahi no joke o
Walahi no joke o
Walahi no joke o oh
Everybody won lowo o
Everybody won kole o
Everybody won bi mo lemo
Everybody fera motor borogini o eh
Everybody won cash out
Everybody won lowo o
Everybody fera motor eh eh eh
Eh eh say e
Everybody Dey hustle
Everybody Dey struggle
Everybody won ball o
Everybody Dey complain
Everybody Dey Hala
Eh eh
All the boys Dey para
All their mama no sleep o
Everybody Dey work all night oh ah
Eh e e e
Kônbê!
Written by: Bashiru Sanni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...