album cover
Believer
23.024
Afro-Beat
Believer è stato pubblicato il 8 dicembre 2021 da Hero Nation come parte dell'album Believer - Single
album cover
Data di uscita8 dicembre 2021
EtichettaHero Nation
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Temilade Adekoya
Temilade Adekoya
Songwriter

Testi

Create the image for your head make you Visualize
Mehn I don't think you Realize
The Size of the Price wey dey eh eh
If you no fit close the tab baba abeg minimize stress for my life
Ibo ni mo gba wobi na koyemi
Koyemi Sofunmi
As I Dey try do wetin go Pay
Make e no turn wetin go Pain me
Now we trying to make history
Big story
Me and real homies
Oga leave story
E sure me if I drop one or two ema jijo mi dan
Cus I no fit do pass I Dey do now
If e reach I go try my best again
Person wey Dey try invest to gain
Him sef no Dey get patience again
Cus
Plenty people be waiting tori mi
Opelope anointing Ori mi
Ema tule tule gan ketori mi
Ero ota ode ni se lori mi
See ama believer
See I never tire because I know say where I Dey go still far
Emi singer
And it's about time I pick your calls and put y'all on loud speaker.
Well as for me
Number one priority na to make my mama proud
So I comot for my papa house
Olu Omo ipadabo mi oma loud
As for my guys
Baba bami fawon lowo soke
Gbogbo kirakita wan shoju mi
Toba joju wan woti juju mi
But as for my mama
She don Dey loose patience
Me sef I Dey form pretense
Like say na tomorrow be the day
But my **** dem Dey stand gidigba
Make I no loose focus
If I Dey sleep wani kin dide
Dide! oye koti ma gbe wan sare tipetipe
But I Dey do my best till I see better
If I see better I go do better you fit bet am
Cus plenty people be waiting tori mi
Opelope anointing ori mi
Ema tule tule gan keto ri mi
Ero ota ode ni se lori mi
See ama believer
See I never tire because I know say where I Dey go still far
Emi singer
And it's about time I pick your calls and put y'all on loud speaker
Written by: Temilade Adekoya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...