album cover
Talk
5
R&B/Soul
Talk è stato pubblicato il 4 dicembre 2021 da DWA Entertainment come parte dell'album Talk - Single
album cover
Data di uscita4 dicembre 2021
EtichettaDWA Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM94

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Adelola Mayowa Samson
Adelola Mayowa Samson
Songwriter

Testi

The way she fine and her body be dey cause me commotion
I no fit dey lie anytime I see you I dey get tension
With this your body omoge you dey cause me confusion
Yea yea
Make I tell you something
Do you wanna listen baby eh
I getti talk o
Wey I want to talk o
Omo kilo she fun mi
Wetin dey sup o
I getti talk o
Wey I want to talk o
Omo kilo she fun mi
Wetin dey sup o
Gan gan gan (O yea)
Something that, that I want
You got something that, that I need
Tell me wetin you feel
Fi owo pami Lori
Make I feel your touch baby o
Something that, that I want
You got something that, that I need
Tell me wetin you feel
Fi owo pami Lori
Make I feel your touch baby o
Oh oh eh eh eh
Make I feel your touch baby o
Oh oh eh eh eh
Make I feel your touch baby o
Malo malo wo be
Omoge kilo shele
I want to know
Kilo shele gan gan
Na na na
This your biggie baka
Dey make me wan fornicate
Olomoge sho ma co-operate?
Your body banging banging gan gan
And I no send o eh
I getti talk o
Wey I want to talk o
Omo kilo she fun mi
Wetin dey sup o
I getti talk o
Wey I want to talk o
Omo kilo she fun mi
Wetin dey sup o
Gan gan gan (O yea)
Something that, that I want
You got something that, that I need
Tell me wetin you feel
Fi owo pami Lori
Make I feel your touch baby o
Something that, that I want
You got something that, that I need
Tell me wetin you feel
Fi owo pami Lori
Make I feel your touch baby o
Oh oh eh eh eh
Make I feel your touch baby o
Oh oh eh eh eh
Make I feel your touch baby o
Written by: Adelola Mayowa Samson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...