album cover
Mama
6430
World
Mama è stato pubblicato il 22 gennaio 2022 da Gem Dynasty Entertainment come parte dell'album Mama - Single
album cover
Data di uscita22 gennaio 2022
EtichettaGem Dynasty Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Patricia Nkoli Ezenwalie
Patricia Nkoli Ezenwalie
Songwriter

Testi

They called me riithem...
Mama mi toh sure, mama to rewa o
Mama mi I go love you forever
Say whenever it's raining i dey under your umbrella
Say mama e go pain me if I no be your provider
Cause e no easy to dey take care of me
You always Dey for me, it is you that I see
You Dey pray for me, you're always there for me...
Inna the rain and the sunny weather
Na your love wey they give me ginger
Make una help me to thank my mama o
Oluwa protect my mama o
I don't wanna loose you mama o
Mama o, mama o
I really wanna flex my mama o
I just want the best for mama o
Oluwa protect my mama o
Mama o, mama o
This feeling that I'm feeling when I think about you mama
I no fit just explain (Me I no fit explain o)
I no fit to chop if my mama no chop
I Dey calm down when she bami soro
Make Baba God just Dey lift me high
Cause e no easy to Dey take care of me
You always Dey for me, It is you that I see
You Dey pray for me, you're always there for me
Inna the rain and the sunny weather
Na your love way they give me ginger
Make una help me to thank my mama o
Oluwa protect my mama o
I don't wanna loose you mama o
Mama o, mama o
I really wanna flex my mama o
I just want the best for mama o
Oluwa protect my mama o
Mama o, mama o
Written by: Patricia Nkoli Ezenwalie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...