album cover
Won gara
4
Afro-Beat
Won gara è stato pubblicato il 28 gennaio 2022 da 3589637 Records DK2 come parte dell'album Reflections
album cover
Data di uscita28 gennaio 2022
Etichetta3589637 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM95

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Azeez Tunde Olaiya
Azeez Tunde Olaiya
Songwriter

Testi

Lil vicar
Where is the change my brother
Ko sowo lode
Lode
Money no dey
No dey ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode
L'aye nki gbe
Ki gbe ehy ehy ehyyyy
Awon to ti dara fun shea na gara
Ahhh shea na gara
Awon ti ebi npa nishea lan kanra
Ahhh shea na kanra
Ko sowo lode
Lode
Money no dey
No dey ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode
L'aye nki gbe
Ki gbe ehy ehy ehyyyy
Awon to ti dara fun shea na gara
Ahhh shea na gara
Awon ti ebi npa nishea lan kanra
Ahhh shea na kanra
Man for dey talk
Man for dey talk
Man for dey talk everything he dey see
You comot for house you waka go club
You carry rosey you dey pop Hennessy
Some never eat some never chop
Dem dey for your hood dem dey begi money
Help that brother
My **** you can help that brother
Ehy
Help that sister
My **** you can help that sister
No be until when you open her body,
No be until when you put am for her body
Oga boss wey dey suffer from konji
Employee must to give you something
Ehy
Help that brother
My **** you can help that brother
No be sey to dey put am for Twitter
Every man go still get that big bag
Politicians wey dey chop all the money
Government no fit do dem something
Young boys wey dey hustle for money
Government dem dey do dem strong thing
Dem dey do dem strong thing
Government dem dey do dem strong thing
Ehy ehy ehy ehhhy ehy
Ko sowo lode
Lode
Money no dey
No dey ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode
L'aye nki gbe
Ki gbe ehy ehy ehyyyy
Awon to ti dara fun shea na gara
Ahhh shea na gara
Awon ti ebi npa nishea lan kanra
Ahhh shea na kanra
Ko sowo lode
Lode Odo oo
Money no dey
No dey ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode Odo oo
L'aye nki gbe
Ki gbe ehy ehy ehyyyy
Awon to ti dara fun shea na gara
Ahhh shea na gara
Awon ti ebi npa nishea lan kanra
Ahhh shea na kanra
Dem kill my people
Kill my people
Dem do them strong thing
Do dem strong thing
Government kill my people
kill my people
Dem do them strong thing
Do dem strong thing
Young boys wey dey hussle for money
Money
Ehyy Dem do us strong thing
Strong thing
Government dey do us strong thing
Strong thing
Popo dem dey do us strong thing
Strong thing
Armed robber dey do us strong thing
Strong thing
Soldiers dem dey do us strong thing
Strong thing
Sarsi dem dey do us strong thing
Strong thing
Efcc dem dey do us strong thing
Strong thing
Icpc dem dey do us strong thing
Strong thing
Government dey do us strong thing
Strong thing
No food to chop no water to drink
No education we dey waka for street
No job, no opportunity for me
I dey waka for street, olopa tun mu mi
Ehy Show us mercy
Mercy
Toripe we no get nobody
Body
Ehy
Tell somebody
Body
Je kashea Jeje for this country
For this country
Je kashea jeje for this country
Ehy ehy ehyyy ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode
Money no dey
No dey ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode
L'aye nki gbe
Ki gbe ehy ehy ehyyyy
Awon to ti dara fun shea na gara
Ahhh shea na gara
Awon ti ebi npa nishea lan kanra
Ahhh shea na kanra
Ko sowo lode
Lode Odo oo
Money no dey
No dey ehy ehy ehyyy
Ko sowo lode
Lode Odo oo
L'aye nki gbe
Ki gbe ehy ehy ehyyyy
Awon to ti dara fun shea na gara
Ahhh shea na gara
Awon ti ebi npa nishea lan kanra
Ahhh shea na kanra
Written by: Azeez Tunde Olaiya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...