album cover
Ego'le
album cover
Ego'le è stato pubblicato il 9 agosto 2021 da TWC Records Ltd come parte dell'album Ego'le - Single
Released9 agosto 2021
EtichettaTWC Records Ltd
LinguaEnglish
BPM145
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

if I say make I count your blessings
I no go finish
If i say make I live without you lord
I swear I go perish
No be say na me holy pass
But na me, na me you cherish
You brought me from grass to grace
naso my life e just dey flourish
prechorus:
God na elele
God na wayah o
he no dey sleep
he no dey tire o
he do , he do sotey he die for my matter
and when the devil come
he send am holy ghost fire o
chrs : Ego ole, Ego ole
how much you fit to pay
for the air wey you breathe today
How much you fit to pay for the life wey you live today.
Bridge : I no know wetin I go do for my God o
I no know wetin I go give am so
I no know wetin I go do for my God o
I no know , why you love me so .
Written by: Oluwatosin Akinsuyi t/as Tkeyz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...