album cover
Elevate
album cover
Elevate è stato pubblicato il 17 giugno 2022 da D100 Concept, Beast Throne Entertainment come parte dell'album Elevate - Single
17 giugno 2022
EtichettaD100 Concept, Beast Throne Entertainment
LinguaEnglish
BPM117
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

I just dey I wan dey on my lane
Now Amaka want to fornicate
Remember when you nor wan gimme face
Now you know you want to come and play
Now everybody want to come my way
Dem be nor dey when hustle nor dey pay
I nor fit talk as take almost craze o
Na Baba know the story from the start o
Bad boys now we don dey elevate
Nor be then when dem dey use me play
Anywhere money dey I dey dey o
Money dey I dey dey o
Money dey I dey dey o
Now Amaka nor fit use me play
And if you stress me I nor hesitate
When you go another come my way o
Another come my way o
Another come my o
Olofofo keep all good advices
Na Wetin I wear dem wan to check prices
If you want my piece I give many slices
No time for dices and my wrist be icy
Now everybody want to come my way
Dem be nor dey when hustle nor dey pay
I nor fit gist as take almost craze o
Na Baba know the story from the start o
Bad boys now we don dey elevate
Nor be then when dem dey use me play
Anywhere money dey I dey dey o
Money dey I dey dey o
Money dey I dey dey o
Now Amaka nor fit use me play
And if you stress me I nor hesitate
When you go another come my way o
Another Come my way o
Another come my o
Bad boys now we don dey elevate
Nor be then when dem dey use me play
Anywhere money dey I dey dey o
Money dey I dey dey o
Money dey I dey dey o
Now Amaka nor fit use me play
And if you stress me I nor hesitate
When you go another come my way o
Another Come my way o
Another come my o
Written by: Sentinawa Caleb
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...