album cover
Somebody's Bae
album cover
Somebody's Bae è stato pubblicato il 17 settembre 2021 da Highly Spiritual Music/TML come parte dell'album Alpha
AlbumAlpha
17 settembre 2021
EtichettaHighly Spiritual Music/TML
BPM95
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Your body make ehh
Your body make I craze
Your body make I shake
You're the only one I go dey for
The only one I go die for
Take me go therapy
This your body wey dey massacre me
E be your love wey dey inspire me
For your body I go spend salary eh-eh
No be today eh, I dey chase you o baby
You be somebody's bae but I go make you my lady
No be today eh, I dey chase you o baby
You be somebody's bae but I go make you my lady
Girl, you dey inspire me ma baby o, ɔdɔ o
Minkɛɛ sumɔ mi ma baby o
Make we put on a low
Go make I follow
Gbɛkɛ nɛ ebaa feebo yaafo
Ebaa feebo yaafo
Anywhere I go go
You and I e be do or die
Na mese dadeɛ anoma
Bɛ gye me letter kɔ ma me hemaa eh
Adeɛ sa nti yɛ ntɛm na bra fie
Come take me go come take me go
Take me go therapy
This your body wey dey massacre me
E be your love wey dey inspire me
For your body I go spend salary eh-eh
No be today eh, I dey chase you o baby
You be somebody's bae but I go make you my lady
No be today eh, I dey chase you o baby
You be somebody's bae but I go make you my lady
You be somebody's bae bae bae
But I go make you my la-lady
You be somebody's bae
But I go make you my lady
Take me go therapy
This your body wey dey massacre me
E be your love wey dey inspire me
For your body I go spend salary eh-eh
No be today eh, I dey chase you o baby
You be somebody's bae but I go make you my lady
No be today eh, I dey chase you o baby
You be somebody's bae but I go make you my lady
You be somebody's bae bae bae
But I go make you my la-lady
You be somebody's bae
But I go make you my lady
Written by: Andrews Commey Otoo, Asare Bediako Desmond

Loading...