album cover
Kakulate
982
Afro-Beat
Kakulate è stato pubblicato il 29 luglio 2022 da MYAIRPLAY come parte dell'album Kakulate - Single
album cover
Data di uscita29 luglio 2022
EtichettaMYAIRPLAY
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Crediti

Testi

Kakulate
Give am belle
Kini Mofa, Kini mofa
Padimi tell me tell me how far
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
OJAA GBEMI TRABAYEEE
OJAA GBEMI TRABAYEEE
OJAA GBEMI TRABAYEEE
They wan to relate o (relate)
They wan kakulate o (kakulate)
On top this game o (the game)
Bill gate they call o (he Dey call, he Dey call)
They no follow dey when owu dey
Kpolokpolo dey wan Ferege
I go kakulate o, I go kakulate my chocolate o, I go kakulate o.
Hp Zendo, my way na my way.
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
OJAA GBEMI TRABAYEEE
OJAA GBEMI TRABAYEEE
OJAA GBEMI TRABAYEEE
Me and you no dey for the same category o
This Naija na for person wey dey kakulate ooh
Oja to gbemidebe, ongbemi TRABAYEEE o
Olomolo ninu Black Maria kiloshey.
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
Eminado (Emina)
Emi Ronaldo (Ronaldo)
If you no get money, you no go kakulate (kakulate)
OJAA GBEMI TRABAYEEE
OJAA GBEMI TRABAYEEE
OJAA GBEMI TRABAYEEE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...