album cover
Reason
1753
Afro-Beat
Reason è stato pubblicato il 9 settembre 2022 da The Plug Entertainment come parte dell'album Reason - Single
album cover
Data di uscita9 settembre 2022
EtichettaThe Plug Entertainment
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
The Majeek
The Majeek
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Desmond Momoh
Desmond Momoh
Composer

Testi

[Verse 1]
I know you seen my text
Told you I’ll be home by six
No I no fit leave you, Omoye o
I know you seen my mail
They tell you I’ll be on my way
But you no believe me, Omoye o
[Verse 2]
Ehhh
Your friends try to talk to me
Walahi say I no believe
Dem no fit change my mind
When I need your company
Will you give it all to me
Water pon me eyes
So mi baby say
[Chorus]
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be the reason
[Refrain]
You dey shower??
Why you dey shower?
Whey you dey shower me with love
My baby, shower
Why you dey shower
Why you dey shower me with love?
Ohhhhhhhh
[Verse 3]
From the first time
When you enter o
Then I know me and you must to get down
I no go let down
She no let down
Make the whole world pause when you bend down, ah-ahn
[Verse 4]
No Aristo, no aristo
Cyan leave with me gyal, no Aristo
Nobody nuh, nobody nuh o
They nuh fit do you like me do, nobody nuh
No Aristo, no aristo
Cyan leave with me gyal, no Aristo
Nobody nuh, nobody nuh o
They nuh fit do you like me do
So me shawty say
[Chorus]
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be the reason
[Refrain]
You dey shower??
Why you dey shower?
Whey you dey shower me with love
My baby, shower
Why you dey shower
Why you dey shower me with love?
Ohhhhhhhh
Written by: Desmond Momoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...