Video musicale

Trobul
Guarda il video musicale per {trackName} di {artistName}

In primo piano

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xlien
Xlien
Producer

Testi

Izz EA EA EA EA Olakitz Yahan yeah yeah Baby omotena I don dey find you for long, omotena You stole my heart and soul, baby omotena Owa somi deda Stole my phone, my charger (hmmn hmmn) Baby omotena (ahn ahn ahn) I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn) You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn) Owa somi deda (ahn ahn ahn) Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn) (Hmmn hmmn) (Hmmn hmmn) Something strong wey bad dey your body o Take it easy jhor, malo pami o Killing me, killing me slow oh oh Wanting and needing your love Forever you dey for my mind (And I no go fit let you go) Wetin dey for that body Abi na special something o Your body drive me crazy My papa sef don disown me oh Wetin dey for that body Want to kill person Your body drive me crazy My mama sef don disown me oh Baby omotena I don dey find you for long, omotena You stole my heart and soul, baby omotena Owa somi deda Stole my phone, my charger (hmmn hmmn) Baby omotena (ahn ahn ahn) I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn) You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn) Owa somi deda (ahn ahn ahn) Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn) (Hmmn hmmn) (Hmmn hmmn) Izz EA EA EA EA
Writer(s): Rahman Yusuf Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out