album cover
2 P.M
album cover
2 P.M è stato pubblicato il 18 novembre 2022 da Pritchard Frost come parte dell'album Avant Garde
18 novembre 2022
EtichettaPritchard Frost
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

I be the one wey them think say
E no go blow pass mixtapes
But o shock won bakan
As i dey drop all the mad joints
Yeah
Joro jara joro
Holy water flow bami wa doro
My cup runneth over in the front of my enemies
Ko de selomi to le she bai
Gbedu so bad e dey gbe e debe o
Them bin dey think say e no go de be o
O ti pe ti mo ti n ba bo o
No be small thing wey i try
No be small tears i shed all night
Na small time remain
make i go carry certificate find job online
I’m badder than them sho mo
Your faves no dey do pass this sho mo
Dem bin dey bounce me for shows sho me
Ade james dey there dizzy dey there spyro dey there
I been dey find ichaba yeh
And i still dey find raba
I been dey message oyemyke my senior for ECWA
Written by: Pritchard Frost
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...