album cover
Romanthick
album cover
Romanthick è stato pubblicato il 2 dicembre 2022 da Trap Is Back Entertainment come parte dell'album Romanthick - Single
2 dicembre 2022
EtichettaTrap Is Back Entertainment
LinguaEnglish
BPM104
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Is you a lover ahhhh
Or you a heartbreaker Hmm ye!
I love girl wen Romantic oo
Cos I be lover ah ah ah ah ah I
I need energy wen match mine Hmm ehh
I love girl wen Romantic oo
R-o-m-a-n-t-i-c b-a-b-y
I like girl wen Romanthick!
Yeah what you know about it
Are you the girl me talking about o (yeah)
Shey you open up totally (yes)
She say before anything make we pally first
Your love dey shak me like pami (pami)
I no go take you go meet maami yet
Just show me how romantic you can be (can be)
Shey you go love me good shey you lami (yes)
I just want love wey go last o
Made many wrong choices in my past o (Yeso)
Before me know dem serve me breakfast o
Are you for real gal make you no whine me o ye!
Is you a lover ahhhhh
Or you a heartbreaker Hmm ye!
I love girl wen Romanthick oo
Cos I be lover ah ah ah ah ah
I need energy wen match mine Hmm ehh
I like girl wen Romanthick oo
They say for this new world love no dey eh
Girls of nowadays dem don de gege
Wetin my eye see because of peperempe o
Omase omase omase o yeah!
Just hope you are that person wey go love me real good
I'm just only tryna play cool
I come alive when me discover say na you
I need a romantic I'm so specific
A woman wey go make me feel like a King and me her like a Queen
Royalty love
Romantic Romantic yeah
R-o-m-a-n-t-i-c b-a-b-y
I like girl wen Romanthick oo
Is you a lover ah ahhh
Or you a heartbreaker Hmm oh oh
I love girl wen Romantic oo
Cos I be lover ah ah ah ah ah
I need energy wen match mine o Hmm ehh
I love girl wen Romantic oo
Written by: Habeeb Adegoke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...