album cover
Mo Da Ran
album cover
Mo Da Ran è stato pubblicato il 16 dicembre 2022 da Family Pride Music Limited come parte dell'album Mo Da Ran - Single
16 dicembre 2022
EtichettaFamily Pride Music Limited
BPM109
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

I see you watching me like I be foreigner
In my balenciaga
I know my body calling ya
No dey move funny
Shey you be Sabinwa
Why you con dey ginger
When you no getty lamba oo
Awon ko wami
Won wami
Won wami
Cos of wetin I carry
Make you no worry
Dey your dey
Cos I dey my lane
You no wanty case
For here
Mo da ran
Abi won le da yon mo
You no see my diamond
Dripping in bottega lo mo
Mo da ran
You no check the fashion
Omo I dey para gan
You know I’m on fire
See me cruising in my bentiaga
Champagne no be larger
The pressure is getting wesser
Say you won take me to dinner
Private trip to Geneva
When you no get liver o
Baby if you want me
I dey give you warning
You go spend all your salary
You go spend all your salary
Say you need my loving
I dey give you warning
You go spend all your salary yeah
Awon ko won mi
Won mi
Won mi
Cos of wetin I carry
Make you no worry
Dey your dey
Cos I dey my lane
You no wanty case for here
Mo da ran
Abi won le da yon mo
You no see my diamond
Dripping in bottega lo mo
Mo da ran
You no check the fashion
Omo I dey para gan
You know I’m on fire
Written by: Amajuoyi Chibuzor Franklyn, Amajuoyi Nnamdi, Ogheneyosivwi Eruvwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...