album cover
Amour (feat. Started)
32
Afro-Beat
Amour (feat. Started) è stato pubblicato il 27 dicembre 2022 da 3290396 Records DK2 come parte dell'album Amour (feat. Started) - Single
album cover
Data di uscita27 dicembre 2022
Etichetta3290396 Records DK2
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Started
Started
Songwriter

Testi

Makosa
She whine am
Girlie dancer
She be fire dancer
She dey run like cheetah
I dey chase her hunter
She dey run like cheetah
I dey chase her hunter
I need a girl (I need a girl)
For my yard (for my yard)
Wey go come through(we go come through)
When I'm sad (Ooooh)
Wey go come through
Cool my mind (Ooooooh)
Ease my stress oh ride or die
Fire dancer she cure my conji
Sweet sweet loving
Secure my feelings
No more fighting
Babe I am coming
Say ur beauty make man Dem calling
Makosa (makosa)
She whine am (she whine am)
Girlie dancer (Girlie dancer)
She be fire dancer (fire dancer)
She dey run like cheetah (run like cheetah)
I dey chase her hunter (chase her hunter)

Too many bitches wey dey bother man (Bother man)
I no fit lie u go make me mad
I love the way she dey booty bounce
On a low oya take it down
Say ur bombom bigger
Come and and totori now(wuwu)
Inside my room we go kolobi down (wuwu)
Do it on a regular
Get the keys try to get Into the formular (Uhmmmm)
I just want you
Cuz my guys don queue
Ai make i do calm down first
Oh baby no say no
Just tell me yes and I will be fine
Hola hola
I go Costa for you
Eei just me and you (Uhmmmm)
Hola hola hola hola
I need a girl (I need a girl)
For my yard (for my yard)
Wey go come through(we go come through)
When I'm sad (Ooooh)
Wey go come through
Cool my mind (Ooooooh)
Ease my stress oh ride or die
Fire dancer she cure my conji
Sweet sweet loving
Secure my feelings
No more fighting
Babe I am coming
Say ur beauty make man Dem calling
Makosa (makosa)
She whine am (she whine am)
Girlie dancer (Girlie dancer)
She be fire dancer (fire dancer)
She dey run like cheetah (run like cheetah)
I dey chase her hunter (chase her hunter)
She dey run like cheetah (run like cheetah)
I dey chase her hunter (chase her hunter)
Makosa (makosa)
She whine am (she whine am)
Girlie dancer (Girlie dancer)
She be fire dancer (fire dancer)
She dey run like cheetah (run like cheetah)
I dey chase her hunter (chase her hunter)
She dey run like cheetah (run like cheetah)
I dey chase her hunter (chase her hunter)
Baby anu gbana ta echi bu nta
Nga eji maka gi nolu n'ofia kambu dinta
Ibulu Maria nga ekple gi katina
Chidimma Nwa bu somma
Gwam ifem ga-emelu gi ka obi we di gi mma
Trust me ostarted na apia gi lamba
Odogwu kam bu nwoke akarigo sapa
Ngana apia gi lamba,And I nogo japa
Fine girl come and give me something
Anytime we have a appointment
You keep disappointing me
Stop doing like that it's hurts me
I've told you that you are next to my heart
I need a girl (I need a girl)
For my yard (for my yard)
Wey go come through(we go come through)
When I'm sad (Ooooh)
Wey go come through
Cool my mind (Ooooooh)
Ease my stress oh ride or die
Makosa
She whine am
Girlie dancer
She be fire dancer
She dey run like cheetah
I dey chase her hunter
She dey run like cheetah
I dey chase her hunter
Makosa
She whine am
Girlie dancer
She be fire dancer
She dey run like cheatah
I dey chase her hunter
She dey run like cheatah
I dey chase her hunter
Written by: Ruphus Somkizz Started
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...