Testi

As e dey sweet us E dey PAIN DEM As e dey PAIN DEM E go dey sweet us Alright ladies and gentlemen Like that Nickelodeon show, men am victorious I shun the cheap pizza ogbeni just to be dominos Boss level but I never start dey fly jet Dem dey vex wey be say I never reach my height yet I be the novice wey dey school all the Pros dem Gentle soul but na my presence dey cause them problem I really no send, I gats do what I gats do I be real Israelite but e pain dem when I form Jew I no be switch but see them trying to off me I Leave them to karma abeg make nobody judge me Na where the Bus stop be the bus stop Bad guy dem dey wonder how me the boy dey top Bad belle rappers dem with them toy hearts Na dem dey make people dey talk say boys bad I rap and I make their temperature boil hard Ba-ba-baddo na me Skinny charmer ball hard Why anything I do e dey pain dem Dem get car, I dey trek e dey pain dem Dem don chop, I never chop e dey pain Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem Why anything I do e dey pain dem Dem get car, I dey trek e dey pain dem Dem don chop, I never chop e dey pain Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem E dey pain dem cuz i dey ball hard always (E dey pain dem) (I dey ball hard always) (E dey pain dem) I dey Thank GOD cuz I dey live by his grace (I dey live by his grace) Dem dey drive benz Still dey hate on my leg U get many babe But still dey crush on my girl I no be baller like you I go do where my power reaxh Dey chop chicken Still dey put eye for fish My lyrics don dey finsh I light up my kpoli Uniben no take me I end up for poly You no go hate on the boy If you really know my story How u wan take spoil my mood Me wey don dey on molly No dey stingy with Ball Mbappe gimme pass Nah music your banny hear Wey make her begin dance Fire bullet lyrics Like say I be militant If u no dey fine my problem Then you better gimme chance No dey stingy with Ball Mbappe gimme pass Nah music your banny hear Wey make her begin dance Fire bullet lyrics Like say I be militant If u no dey fine my problem Then you better gimme chance E dey pain dem cuz I dey ball hard always (I dey ball hard always oo) I dey Thank GOD cuz I dey live by his grace (I dey live by him grace oo) Why anything I do e dey pain dem Dem get car, I dey trek e dey pain dem Dem don chop, I never chop e dey pain Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem Why anything I do e dey pain dem Dem get car, I dey trek e dey pain dem Dem don chop, I never chop e dey pain Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain dem
Writer(s): Peter Onuh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out