album cover
Abena
8
Dance
Abena è stato pubblicato il 6 gennaio 2023 da SOV MUSIC ENTERTAINMENT come parte dell'album Abena - Single
album cover
Data di uscita6 gennaio 2023
EtichettaSOV MUSIC ENTERTAINMENT
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM114

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Seduction
Seduction
Performer
Lilcase
Lilcase
Performer
DJ STANDARD
DJ STANDARD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gabriel Adebayo Temitope
Gabriel Adebayo Temitope
Songwriter
Oghale Blessing Sylvester
Oghale Blessing Sylvester
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Seduction
Seduction
Producer

Testi

Seduction
Dj Standard
(Itz Tiga Pro Dé Hella Producer)
Abena see as you bad
This big body see wetin you carry
Abena see as you bad
Yeah we getting paid (Yo)
Yeah we getting paid
And your chick
Yeah she's getting laid
It's getting late (Ye)
It's getting late
And I fit do anything
Wey go make you to need me
Girl Please me oh this your body
My girl I've been needing
And I fit do anything
Wey go make you to need me
Girl please me oh this your body
My girl I've been needing
Basically your love dey make me mental
Make we take am gradually slowly this love go enter
Omolokpe dem call us
Girl I go give you love
Wey go make all your friends them start to jealous
Girl I've been sitting all alone
They observe your body
This your back
Girl e don carry me they go
Carry me spend my money
And I fit do anything
Wey go make you to need me
Girl Please me oh this your body
My girl I've been needing
Abena see as you bad
This big body see wetin you carry
Abena see as you bad (Seduction)
Yeah we getting paid (Yo)
Yeah we getting paid
And your chick
Yeah she's getting laid
It's getting late (Ye)
It's getting late
Among all that girls
You the one I choose
Omoge you know be one night food
Put my love for your body
Wey go make you wan you bust out juice
Abena no go do gra gra
No go dey do like that
When my head they hot
Only you fit cool me down
No dey use me do yanga
Ah shà mà shèy lo
Anything wey you do shà mà shèy lo
Come sail my ship
Like sailor
Anything wey you do shà mà shèy lo
And I fit do anything
Wey go make you to need me
Girl please me oh this your body
My girl I've been needing
Abena see as you bad
This big body see wetin you carry
Abena see as you bad
Yeah we getting paid (Yo)
Yeah we getting paid
And your chick
Yeah she's getting laid
It's getting late (Ye)
It's getting late
Love pretty girls with sexy body
Wan live my life no wan send nobody
Hold this your girl
Or I chop her body
Wan live my life no wan send nobody (yeah)
Love pretty girls with sexy body
Wan live my life no wan send nobody
Hold this your girl
Or I chop her body
Wan live my life no wan send nobody (yeah yeah)
Seduction
Sedor
Written by: Gabriel Adebayo Temitope, Oghale Blessing Sylvester
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...