album cover
Reality
210
Alternative
Reality è stato pubblicato il 29 ottobre 2022 da NBV Squad come parte dell'album Reality - Single
album cover
Data di uscita29 ottobre 2022
EtichettaNBV Squad
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Toxy Ken
Toxy Ken
Performer
Billirano
Billirano
Performer
Tee Smart
Tee Smart
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Toxy Ken
Toxy Ken
Songwriter
Tee Smart
Tee Smart
Songwriter
Ogunsola Basit
Ogunsola Basit
Songwriter

Testi

Ah-ah-ahh
Toxy ken
Hmm-ah-hmm-ah (ayy wa)
I am i am iam billirano
Am billirano (na-na-na-nana)
Yeah billirano (na-na-nana)
Smart level
Hmm originator
I came i see i conquer
We be taking over
If you fail you try again
Give it all it’s takes
So many things dey my mind o
And i don’t wanna talk o
Make I blow won ti rogo o oh (won tirogo o)
I be the same little girl
Wey dem say dem no fit to help
Aye lati ba make I stand gidigba
Cause you know fit fall me so no dey wish me bad
So many promise and fail i don dey minimize
Even little boss dey send me on errand
Mama i must to make it i no wan turn cleaner
No one is holy everyone na sinner
Agba okin waloja kori omo tuntun wo
If i hear you say something iyen oni kin tunso
Steady grinding keep chasing sometimes i feel bored
Na-na-na-na-nana-nah
See No more sorrow
Many many things wey dem no know
Tipe tipe ni mo ti mope this life is yolo
Chasing big bag na the logo
And if e drop no go tell dem
This my eye don see pepper
Omo Iyami make we fear dem
Ayetoto akamara see dem no dey le leh o
All you know is what you see
Deep inside you can’t imagine
Opor gan oju tiri
You can try but you can’t be like me
Nobody dey
Ajepako with no format
Won damida wonle mi bota
If you see my mother make you tell her
Omo won n’sare tori koleba koleda
One day go be one day everything na time
Top 5 top top 10 na grace go decide
It’s a must
Madebi giga
Moji morire anu morigba
E go choke (oh oh oh)
e go shock dem on a low (oh-oh-ohh)
Man no go back down until that same boi dey shut down the show
No more sorrow
Many many things wey dem no know
Tipe tipe ni mo ti mope this life is yolo
Chasing big bag na the logo
And if e drop no go tell dem
This my eye don see pepper
Omo Iyami make we fear dem
Ayetoto akamara see dem no dey le leh o
So many promise and fail i don dey minimize
Even little boss dey send me on errand
Mama i must to make it i no wan turn cleaner
No one is holy everyone na sinner
Agba okin waloja kori omo tuntun wo
If i hear you say something iyen oni kin tunso
Steady grinding keep chasing sometimes i feel bored (Na-na-na-na-nana-nah)
See as i dey shoot my shot
Komasi anybody toda tan
I see nobody timo fi ojujo
Men I feel like make i try my luck
See as I dey shoot my shot
Komasi anybody toda tan
I see nobody ti mofo jujo
Men I feel like make i try my luck
Written by: Ogunsola Basit, Tee Smart, Toxy Ken
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...