album cover
Kokonsa
520
Afro-Beat
Kokonsa è stato pubblicato il 24 febbraio 2023 da Busanga Music come parte dell'album Hear Me Out - EP
album cover
Data di uscita24 febbraio 2023
EtichettaBusanga Music
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Raphael Somaila Ibrahim
Raphael Somaila Ibrahim
Songwriter

Testi

[Verse 1]
Bɔne a m'ayɛ
Ɛne sɛ me pɛ nipa asɛm
Adɔyɛ a m'ayɛ
Sɛ me de toto adɛyɛ a m'anya a
Anyɔnko dodo nti na aboa koto anya tire yeah
Head den body be one
Wey kind biology be this?
[PreChorus]
I dey for dem when dem need me
And I'm drinking deep or tasting not
Mana ride or die be my philosophy
Time I dey hia dem nobody dey
And it's amazing how man dey fit to fake like dem be family
But behind the scenes ebi dem noor go sabotage
[Chorus]
Dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
Dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
I say dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
Dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
[Verse 2]
Many many friends dey
True ones and the ones wey
Go dey round when the money dey
If you get money, they sure to dey body
Mmmm pull up in a benzo
Vultures and vipers sunzo
Dem go run your account to zero
Dem go make you less of a hero
[PreChorus]
I dey for dem when dem need me
And I'm drinking deep or tasting not
Mana ride or die be my philosophy
Time I dey hia dem nobody dey
And it's amazing how man dey fit to fake like dem be family
But behind the scenes ebi dem noor go sabotage
[Chorus]
Dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
Dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
I say dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
Dem go smile for your face oh
Den kɔkɔnsa for your back oh
[Verse 3]
Watch your back o broda
Watch your back o sister
You must to watch you back o mama
Watch your back oh papa
Watch your back oh
You must to must to must to
You must to must to must to
Watch your back oh
You must to must to must to
You must to must to must to
Written by: Raphael Somaila Ibrahim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...