album cover
Day One
5
Music
Day One è stato pubblicato il 4 marzo 2023 da Chika Bonita Records come parte dell'album Day One - Single
album cover
Data di uscita4 marzo 2023
EtichettaChika Bonita Records
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Video musicale

Video musicale

Testi

I've been striving from my day one
Bad belle no dey pay gan
Dem no know say mo ma
Lewon pa
And if dem burst mo ma jail won
Dem wanting me home but I'm far gone
Some sins dey wey been no get pardon
Me package them inner me cartorn
And nobody fit pull me back on
Back to the back
Kpa kulu kpa
Kasala wait
Kasala burst
I'm back to the bank
Stacking my cash
Hot water
Bath in a bath
Say nobody fit uppress me ****
Aahh ahhhh
Dem dey carry matter for me head
Water for me bed but me bad
Many people been dey want me dead
Slice dem like me bread mo Lor far
Say dem been no get time for me
But me dey fire
As I come dey journey things dey better for me
Disturbing jah jah
Now dem dey chop my pepper now
Carry my money like shikenah
Box 18 we dey play penal
Niku lapo like baba fela.
I've been striving from my day one
Bad belle no dey pay gan
Dem no know say mo ma
Lewon pa
And if dem burst mo ma jail won
Dem wanting me home but I'm far gone
Some sins dey wey been no get pardon
Me package them inner me cartorn
And nobody fit pull me back on
Back to the back
Kpa kulu kpa
Kasala wait
Kasala burst
I'm back to the bank
Stacking my cash
Hot water
Bath in a bath
Say nobody fit uppress me ****
Aahh ahhhh
Dem dey carry matter for me head
Water for me bed but me bad
Many people been dey want me dead
Slice dem like me bread mo Lor far
Written by: Adekunle Shola Samson, Oyebola Ijiseye Ijiwoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...