album cover
PRECISION
50.700
Music
PRECISION è stato pubblicato il 30 marzo 2023 da Columbia come parte dell'album Timeless
album cover
Data di uscita30 marzo 2023
EtichettaColumbia
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM157

Testi

[Intro]
My time and my energy
Don't waste on nobody
'Cause I dey try sort myself
And you for try sort yourself
[Chorus]
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision, I go carry you along
Bebe n lo
Thank God, say me, I get God
O ya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
[Verse 1]
I dey with Shizzy as the vibes dey go
Energy on point, we dey jam dey go
See the fine, fine girls dem dey eye me o
But I no send, I dey carry go
Ko ma lo gbe imu si awa, awa carry gan
Aye yi o ni baje o, ma ro lo
As I dey here o, dey here
I'm counting my blessings
[PreChorus]
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah
[Chorus]
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Bebe n lo
Thank God, say me, I get God
O ya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
[PreChorus]
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah
[Chorus]
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God, say me, I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
[Outro]
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Written by: Davido, Kel P
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...