Crediti
PERFORMING ARTISTS
Styles Green
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Styles Green
Songwriter
Testi
(Intro)
Yh yh yh yh yh
Yh... Yhh
(Verse 1)
Adam and Eve
Wetin Dem chop for mouth
No Be their fault
Wetin serpent see
E be like bum bum bum bum bum bum
Bum bum bum bum
This thing be so seducing
Omo corrupt my thinking
I cannot do without this ekelebe
I can\'t live without this
(Hook)
I cannot do without this
I cannot live without this
I cannot do without this ekelebe
I can\'t live without this
(Chorus)
Somebody call the o Po Po Po Po
For me o were mo
Yhh..
Yh yh yh yh yh
Before e get out of hand
You know say me I like to take overdose
Yhh...
Yh yh yh yh yh
(Verse 2)
Fatima, with Edima
Wetin Dem carry for back na for sinner
She be reaper, Undercover
Me fit to make her my wi ah ah ah fe
No be lie!
If I tell you wetin I fit do tonight
You go mad ooo
You wey no wan marry I make you to fall in love
(Hook)
I cannot do without this
I cannot live without this
I cannot do without this ekelebe
I can\'t live without this
Ahh
(Chorus)
Somebody call the o Po Po Po Po
For me o were mo
Yhh..
Yh yh yh yh yh
Before e get out of hand
You know say me I like to take overdose
Yhh
Yh yh yh yh yh
Blueking on the mix
Written by: Styles Green

