album cover
Light (feat. Ib Code)
177
Music
Light (feat. Ib Code) è stato pubblicato il 23 marzo 2023 da SB come parte dell'album Light (feat. Ib Code) - Single
album cover
Data di uscita23 marzo 2023
EtichettaSB
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Crediti

PERFORMING ARTISTS
SBTHAPRODUCER
SBTHAPRODUCER
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwadaramola
Oluwadaramola
Songwriter

Testi

Ehyah yah yah yah
Oh oh
Wake up in the morning
I dey pray for blessing in abundance
Abundant
Baba God show them oh
Make them dey wonder
Oh Wonder
Where my blessing come from oh
Abi he don buy soap
You fit do am
I pray for my enemy
Make them die by fire
Oh fire
Oh oh
Father oh father
Pour me holy water oh
Oh oh my father
Put light for my charger oh
Father oh father
Pour me holy water oh
Oh oh my father
Put light for my charger oh
Oluwa shine your light on my way
Make dem no go use me play
Big blessings wey go cause shockwave
You know i get expensive taste
Because father oh father
All this bad belle de pray say make I come down
But never oh never
I still be standing ten toes in my balenciaga
Mo bebe ni o
Oluwa please don't leave me o
The fire inside me o
Let it keep on burning oh for life
Written by: Oluwadaramola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...