Testi

It's Davido Skales OBO baddest It's OK S to the K Spellz See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh Eh, my toyin tomato, my sweetest potato eh eh Abeg just corporate oh, omoge wa ka collabo eh eh Come be my portrait oh, I like your sexy figure eight o eh eh You make me prostrate oh, come be my own nato If na money you want I gat it, ah chei I gat it If na shopping you want I gat it, ah eh I gat it If na visa you want I gat, ah eh I gat it Baby always, always ohh See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh I'm ready to go very far for your love (far afar) Let's have a good time baby girl turn it up (turn it up) I love your behind, you got to be mine (ehh oshe) Give me a chance (one chance) To have this dance (one chance) Say you want, even na money know say I no dey manage What you want, if na love you know say I carry package Baby girl you say you want, even na to travel You know say we go travel go everywhere I don buy her what she want Ehh baby I buy you all thing, what she want See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh Baby always always, wetin I go purchase Girl I gbadun your waist oh, baby girl come fluctuate oh And I no dey complain, we go dey the front page Baby always, always oh Omo toh fine oh (toh fine oh) Toh fine oh (toh fine oh) Omo toh set oh (toh set oh) Toh set oh (toh set oh) Omo toh sweet oh (toh sweet oh) Toh sweet oh I go love you always, always oh See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh See this loving wey I get, e go take away your sorrow See this loving wey I get, e go dey until tomorrow See this loving wey I get, take the lead and I'll follow Baby always, always ohh Suka sounds Spellz Baby always, always ohh
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Raoul John Njeng-njeng Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out