album cover
Rader
10.287
Afro-Beat
Rader è stato pubblicato il 14 aprile 2023 da Advert gang come parte dell'album Rader - Single
album cover
Data di uscita14 aprile 2023
EtichettaAdvert gang
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM107

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Otega
Otega
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otega
Otega
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Theweirdvibe
Theweirdvibe
Producer

Testi

I been in my Rader
I dey my lane me no stress no man
I just dey pray make God find this man
With the kind blessings
Wey go shock these people
Wey go make them say na ritual
Or make them say I don dey scam
To get the bag is no haram
So why dey con dey frown, wawa
They can't stop me o
I been too long for the journey
No be jjc no be Johnny o
Ah kilokanmi o
OGA ta OGA ta
Owo MA pe o
Tin ba wole o
Ori mi pe o
Ain't nobody can see through my shade o
Ain't nobody can fit in my space o
Kori mape o
Counting my blessings
No evil eyes can shut this
No baddyman can spoil this
Lola satiramoni
Lola satiramoni
Ma rale fun daddy
Ma kole fun mummy yea
Counting my blessings
No evil eyes can shut this
No baddyman can spoil this
Lola satiramoni
Lola satiramoni
They can run them dey mad, wonlebami
Zero fugazzi
Gberatan bi Bugatti yea yea
Ahann my head dey there
My head dey there
Where money dey me I navigate there
I'm up levitated
Day by day I dey find my money
When it rains and when its sunny
I don't complain I just keep on working
On my lane I just keep on running
I been through hell and back
For my Benjamin's
Man I walk through fire at my detriment
No sentiment , all my dues I don settle them
OGA ta OGA ta
Owo MA pe o
Tin ba wole o
Ori mi pe o
Ain't nobody can see through my shade o
Ain't nobody can fit in my space o
Kori mape o
Counting my blessings
Counting my blessings
No evil eyes can shut this
No baddyman can spoil this
Lola satiramoni
Lola satiramoni
Ma rale fun daddy
Ma kole fun mummy yea
Counting my blessings
No evil eyes can shut this
No baddyman can spoil this
Lola satiramoni
Lola satiramoni
They can run them dey mad, wonlebami
Zero fugazzi
Gberatan bi Bugatti yea yea
Ahann my head dey there
Where money dey me I navigate there
I'm up levitated
Day by day I dey find my money
When it rains and when its sunny
I don't complain I just keep on working
On my lane I just keep on running
Tega kan Bayi o
Written by: Otega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...