album cover
Obi
20.487
Afro-Beat
Obi è stato pubblicato il 7 aprile 2023 da Korra Arts Entertainment come parte dell'album Obi - Single
album cover
Data di uscita7 aprile 2023
EtichettaKorra Arts Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM113

Video musicale

Video musicale

Testi

Whistle
Aibo
Obi Chikolobi Obi Obi Chikolobi Obi
Obi Chikolobi Obi Obi Chikolobi Obi
All is in order
They are getting better
Dem want make I suffer
God flip am to hammer
Steady remember
My days for Yaba
Unilag
Dedicate the Raba
To all my Korreans oooo
E get many things wey dey Dey for my mind like so
Suffer suffer don end never never to return o
As the mulla don show
Make we start to dey jolly o
You know how the tin go obi
The beating jus dey carry me dey go where I no know
Nektunez just dey carry me Dey go
Dey carry me dey carry me dey go
Where I no know, and a riggi and a riggi mon ro
Marilyn Marilyn Monroe
2023 Dey do my dorty
President by force and voting Dey go funny
But my people dem go say
I wanna turn turn up on a Friday
Make dem no go kpai for the highway
Me I wanna Jaiye foreign
Say me I wanna shake my body
Make nobody stress my vibe
Make nobody kill my flow
I turnup I turnup I turnup
Aibo
The beating jus dey carry me dey go where I no know
Nektunez just dey carry me Dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
Written by: CHUKWUFUNAYA ANITA OBIDI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...