album cover
Focus
707
World
Focus è stato pubblicato il 16 giugno 2023 da WIND VANE MUSIC come parte dell'album Dues
album cover
AlbumDues
Data di uscita16 giugno 2023
EtichettaWIND VANE MUSIC
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM115

Testi

Na with you at the end of the day
Omoge jekin gbe e lo le
Long time I’ve been looking your way
Turn around make we do am again
Go tell your mummy that you’re waiting for somebody
Go tell my daddy kpe iwo nikan lokan mi yan
Monalisa ..
I Dey see you for my insta …
See
I wan see you
My darling
I’m loving you
My darling
Come here
My darling
I’m loving you
My darling
Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you
Girl I am addicted to you
Tell me Wetin man go do
E be like sey you don use me juju
Oya
Tell me Wetin man go do …
Walahi if I leave you na die
My life I give you my life
My wife only you sweet like 5alive
Combine me and you no go divide
Monalisa ..
I dey see you for my insta …
I wan see you
My darling
I’m loving you
My darling
Come here
My darling
I’m loving you
My darling
Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you
Tizzle…
Give me overload
Written by: Oluwaseun Morihanfen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...