Crediti
PERFORMING ARTISTS
Jimi Boi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jimi Boi
Songwriter
Testi
How e dey do me no body know
I don’t want too live this life alone
All I need is blessings to follow
Have already known pe owo lo Shey Gboro
I want to be ok ooo
Boshe bi mi loshe bi Adeleke o
If money no dey o
For where we dey love no Dey
So many guys don blow ooo
For the street am not just a hole
Shower your blessings make I wash my soul
Make bad belle people dey his gisorro oo
O no I dey pray to God make e show love
Time no dey my debt dey pile up
I no get joy I just dey share up
Where the money dey make dem show us o
Chorus…
Nah where them dey make them con shalaye
If to say nah Grace we are all born the same way
Tete bami shey cause my mind dey far away
Flush my sins away make the blessings come my way
HA A HA A
HA A HA A HA A
O HA A HA AAAA YA
HA A HA A HA AAA
HA A HA A
HA A HA A HA A
O HA A HA AAA YA
HA A HA A HA A
Vas 2
I don’t want to do wetin pass me
O Lord have mercy shower me your blessings o
Problem no dey finish o
I no go let them to see me finish o
Nah who give up
Nah him fuck up
Make them no tell me to lock up o
Family dey responsibili dey
I dey double my hustle everyday by day
If you dey follow me dey play make you stop am
If nah money matter make we talk am
30 billion we go shop am
Did you know Grace make we call am oo
Ori mi ye te te gbe mi ni jah
Ma je ki aiye fi mi mu ogidiga
Nah who get money get plenty ****
Am living my life like a centimeter
Chorus…
Nah where them dey make them con shalaye
If to say nah Grace we are all born the same way
Tete bami shey cause my mind dey far away
Flush my sins away make the blessings come my way
HA A HA A
HA A HA A HA A
O HA A HA AAAA YA
HA A HA A HA AAA
HA A HA A
HA A HA A HA A
O HA A HA AAA YA
HA A HA A HA A
So many shit wey don sup
Melo le enu fe ma so
Only God know this truth
OH HA HA HA
So many cockroaches on my cupboard
And I have to clear them before e turn scorpion
O Jimi dey your day
I carry my cross
My wahalla everyday
HA AIYE AIYE AIYE AIYE O
Tani mose dakun bami shalaye oo
Emi gan mofe jaiye oo
Young boy like me I wanna go far away
Make the money pile up
Full my pull bags
Bad man vibes
Marowolo gan gan ni
Chorus…
HA A HA A
HA A HA A HA A
O HA A HA AAAA YA
HA A HA A HA AAA
HA A HA A
HA A HA A HA A
O HA A HA AAA YA
HA A HA A HA A
Written by: Jimi Boi