album cover
911
180
World
911 è stato pubblicato il 21 aprile 2023 da RUC Records come parte dell'album 911 - Single
album cover
Data di uscita21 aprile 2023
EtichettaRUC Records
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM93

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Harrix
Harrix
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ikeh Harrison Ugochukwu
Ikeh Harrison Ugochukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bube
Bube
Producer

Testi

Bube Creativity
E eh
E eh
E eh
Somebody call 911
This girl don killie person o
Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo
Somebody call 911
This girl don killie person o
Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo
The way she dey waka, i dey see am
Her front and baka, i dey feel am
Nwa bu nu cinema, i dey watch am
Ye ye ye ye yeee
Anything for my baby ooo
From Naija to oversea oo
You go chop my money oo
Ooo ooo
All of your friends Dem a jealousy
Even my friends dem a envy me
But me no send all i want is you baby ooo
All of your friends dem a jealousy
Even my friends dem a envy me
But me no send all i want is you baby ooo
All i want is you
First of all she no be wait and take
Baby fine with brain, nwa bekee
She get all i want
She get vibe ooo
Oh mama
Oh mama
Oh bebe
Somebody call 911
This girl don killie person o
Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo
Somebody call 911
This girl don killie person o
Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo
The way she dey waka, i dey see am
Her front and baka, i dey feel am
Nwa bu nu cinema, i dey watch am
Ye ye ye ye yeee
Anything for ma baby ooo
Ye ye ye o
For my baby o
Hmm a ye o
Bube Creativity
Written by: Ikeh Harrison Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...