album cover

Corper

6Afro-Beat2023
album cover
Corper è stato pubblicato il 19 maggio 2023 da 1215915 Records DK come parte dell'album Holy Time
Data di uscita19 maggio 2023
Etichetta1215915 Records DK
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Dem say I we be Leaders of tomorrow
But I no fit buy am the motor
Every day I dey read my book oh
But I no see anything like work oh
Dem say dey go give us the all Loan
Omo everything na zero
Family dey for house dey cry oh
They want money to take care oh
Oluwa show me love
Everyday am praying
Just to get the living
Just to make that money ahhhh
Our politicians just Thiefing
Flying up and down
Just to take our money ahhhh
I don go to the school to study
Just To become graduate
Just to become copper now ahhhh
Mo ni tori je me ofi toro mu se Anhhh
Mo na yeori ra Mo a pe owo wale Anhh
Ne odun ti mo wa yei
Me ofi toro je lalie Anhhh
Everyday am working oh
Everyday am praying
I Am work just to get a living
Nobody know the way e go high be
Ti mo ba graduate nobody know me
Politicians na em go promise no go ever fulfill
I know say yes
The thing go don start to pepper dem
Wey be say I go study for Maiduguri
Wey be I go serve youth copper Maiduguri
Nobody dey there
No politician follow me go study
Your pikin dey for abroad me i dey
For naija I know say one day he
Pepper dem
Omo e go pepper dem
Oluwa know that yeah this year e go be my year
No one can stop my grace because
I will be rolling stone
Everyday am praying
Just to get that living
Just to make that money ahhhh
I don go to the school of study
Just To be become graduate
Just to become copper now ahhhh
Our politicians are thiefing
Taking all our money
Just to flex their life now Anhhh
A ni tore je A ni toro mu Ahhh
Every day am praying every day am working
Written by: music wazzy Boss

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...