album cover
Charm (Refix)
5421
Afro-Beat
Charm (Refix) è stato pubblicato il 5 giugno 2023 da EAZILOW I.S.R come parte dell'album Charm (Refix) - Single
album cover
Data di uscita5 giugno 2023
EtichettaEAZILOW I.S.R
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Wisdom Atuchukwu
Wisdom Atuchukwu
Songwriter

Testi

Na Wetin you want wey you want wey I no fit do for you
Why you wan dey BUGA won
Hmmm Hmmm
Go Eazi
Baby no dey BUGA
Give me sugar
I go make you cool down
Kuku kill me now
Hmmmm Hmmmmm
Hmmmm Hmmmmm
This your body
E dey make me soji
Oya gobi
For your daddy
Sweet like candy
Fine like Cuppy, yeahh
Oya baskelebe, Mufasa (Tunde)
shake that baka, Vanessa
I swear I dey for you kampe
I'll give it to you like Mbappe
Hmmm, excuse me Vanessa
E be like say you wan collect am
My mentor na Odinaka
Ask Jumoke, even Amaka
Bring body make I rock am
Yeah Yeahhh
I know you senior me
I get money pass your papa oo
Wetin you want wey you want wey I no fit do for you
Why you wan dey BUGA won
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop that body armour
Written by: Wisdom Atuchukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...