album cover
00:00
album cover
00:00 è stato pubblicato il 15 giugno 2023 da 1761387 Records DK2 come parte dell'album 00:00 - Single
15 giugno 2023
Etichetta1761387 Records DK2
LinguaEnglish
BPM96
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

You live by the ghost
Hello
I'm in a phase where everything flows
I made promises I must fulfill
On this grind
The Hustle must pay
No be today
The hustle don tey
I
Me I just want to win
I
Wanna leave a legacy
I gat to do this
I gat to do this
For all the people wey wan see me win
I gat to do this
The road no easy
But good life don't come easy
I wanna do this right
I No wan disguise
Never cross to the demon side
Never sell my soul for this
I gat to win
I go de push
I go de win
This country we don tire
This government we don tire
This leaders we don tire
We don tire
Una de treat us like we be animals
Una de lie to us like small pikin
Ordinary man no see food to chop
No see food to chop
One day na for the owner
E go red for you
One day na for the owner
E go red for you
Person go go school
When e finish
E no go see work
You need know person
Wey know person
Wey know person to getti work
Written by: Mayowa Babalola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...