album cover
Bum Bum
album cover
Bum Bum è stato pubblicato il 19 maggio 2023 da Dream Music Group come parte dell'album Muse
AlbumMuse
19 maggio 2023
EtichettaDream Music Group
LinguaEnglish
BPM114
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

I die for fat yansh
Yansh Warrior
Kolo the way you shake Your bum
You know I fit to break my kolo
Break down the things u want
From small thing down to motor
If them dey there when I dey there
Them go see wetin me I see
Them gats believe ooo
Bad things wey don full my head
But na your own don Dey front
If na you wey waka pass
na lot for turn to salt
If you be movie
I swear I no go pause
Cause I like what I see
and I fit die for
Biggy Biggy bum bum
Big big bum bum
I fit die for your bum bum
Biggy Biggy bum bum
Big big bum bum
I fit die your bum bum
Biggy Biggy bum bum
Big big bum bum
I fit die for big bum bum
Biggy Biggy bum bum
Big big bum bum
I fit die for your bum bum
Bad things wey don full my head
But na your own don Dey front
If na you wey waka pass
Na Lot for turn to salt
If you be movie
I swear I no go pause
Cause I like what I see
And I fit die for
Biggy Biggy bum bum
I fit die for your bum bum
Biggy Biggy bum bum
I fit die your bum bum
Biggy Biggy bum bum
I fit die for big bum bum
Biggy Biggy bum bum
I fit die for your bum bum
Bad things wey don full my head
But na your own don Dey front
BIGbum bum
Yansh Warrior
Written by: Christian Joshua Daberechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...